
RAINY MARLEY Is here with his new release for your For Your Listening pressure, the impressive records is titled “ O lord of mercy by Rainy Marley”
Lyrics
O lord of mercy ooo O lord of mercy nigba wo nigba wo nigba wo ah nigba wo lowo yen ma de nigba wo nigba wo nigba wo nigba wo Lola made nigba wo nigba wo nigba wo ah nigba wo ni owo yen ma wo le nigba wo nigba wo nigba wo nigba wo Lola made ah ni oju elegba no be play play again ah no be play play again ni oju elegba ah no be play play again ah everybody dey run dem make am to the top matter wey no concern you sha no put your mouth everybody dey run to make am to the top everybody dey run to make am to the top na my matter I dey reason to make am to the top na my matter I dey reason to make am to the top everybody dey run how their life go better everybody dey run how their life go better where you dey when you dey when I dey face the sapa when you dey where you dey where I dey face sapa where you dey where you dey where life want tired me when you dey where you dey ajeh
o lord of mercy o lord of mercy ooo o lord of mercy o lord of mercy ooo nigba wo nigba wo lowo yen ma de nigba wo nigba wo lowo yen mawo le nigba wo nigba wo nigba wo ah nigba wo nigba wo nigba wo ah nigba wo nigba wo lowo yen ma de nigba wo nigba wo nigba wo ni oju elegba no be play play again ni oju elegba no be play play again everybody dey run to make am to the top everybody dey run to make am to the top if you wish me bad e no go better for you if you wish me good e go better for you Rainymarley omoologo ko sa ni foh Rainymarley omoologo ko sa ni foh o lord of mercy ah nigba wo nigba wo ni hustle go pay ogogoro no be pami ogogoro no be pami sip am jejeli oooo














