OBODO Is here with his new Single release for your Listening pressure, the impressive records is titled:-” Igbo Kwenu by Obodo ” .
LYRICS
Chorus. Igbo Kwenu kwenu.. kwenu kwenu, Igbo Kwenu kwenu, we go dey rock this party, Igbo Kwenu kwenu this gbedu oh.. Verse 1.. this na my true life story my brother to god be the glory i was born in the family of 7 with the silver spoon from heaven,Igbo nnamu ji ife akporu ego mana onwuru too early wee rapu anyi god bless the dead ,Obodo feelings ,Obodo doings let’s vibe.chorus Vers2. Sip Hennessy i no dey kolo, high Hennessy we no dey kolo see the chics dey love me dey snap me photo ,super star erima u go drive my moto , when i sip Hennessy i no dey kolo we high Hennessy we no dey kolo see the chics dey love me dey snap photo super star erima u go drive my moto..chorus..Verse 3. This na my own kind of jinja swagger my guy wey go make una hala men dey wey Don dey maga like say nwanne dem take kparaga iwee na eweem because say my brain dey scatter i dey flow ryms like kpokiri master dont blame me like the bomber blaster because i dey vess like Columbia master.