Kiz goodluck real name is: Goodluck Nnanna Nwaobilor.Born on 28 October 1995. From egbelu Umueleghele village in isiala Ngwa south lga of Abia state Nigeria.The first Son of Dr. Nwaobilor osuegoro .Attended Umueleghele community nursery nd primary school.He also went to charity international secondary school amuke where he sat for his WAEC.
Lyrics
Intro:Kiz Goodluck.
Lyrics:
Money money, Ego.
Many of my guys don get you.
Say am not joking I go hustle till I get you.
I no wan hear say my mother get money issue.
Make I get money wey long pass tissue.
Like kizz Daniel I will be rich till I die no issue..
Money, Ego,kudi Owo 4x.Alaye hustle make you make money ooo. Verse 1:
Every night and day I dey hustle,
oluwa please bless my hustle make I bubble .
God you know say the street hustle is not by muscle.
I don too treck make I cashout buy even if na muscle.
Coz if you no get raba,
Your eyes go see suffer,
Nobody go ask you howfar because dem go believe say you no get anything good to offer.
If you get money e go make sense.
Even if you’re talking rubbish e go still make sense 2x.
Nobody go send you when you broke.
Dem go love you when you blow.
Dem go wan know as the boy take dey grow.
Dem go wan follow you anywhere you dey go.
Money Ego kudi Owo 4x.
Pararara Owo, pararara ego oo, pararara ego, pararara owo.
Verse 2:
OBO davido don get you.
Don jazzy don get you.
Big wizzy don get you
Shallipopi don get you.
Olamide badoo don get.
If you no get raba you eyes go see suffer.
Nobody go ask you howfar coz dem believe say you no get anything good to offer.
Na pesin wey get money dey chop life.
Kiz goodluck.